Una don de do weather for 2 mek nobody disturb my eyes for shop sey when ur oga come back from work him go give me money for baby Pampers wey u buy that one no concern me cos I no shine torch for una
Una don de do weather for 2 😂 mek nobody disturb my eyes for shop sey when ur oga come back from work him go give me money for baby Pampers wey u buy that one no concern me cos I no shine torch for una đŸ€·
#Laugh
#Chant
3
· 4 Commentaires ·0 Parts ·54 Vue ·0 Aperçu
ChantUp https://chantup.com