Una don de do weather for 2 mek nobody disturb my eyes for shop sey when ur oga come back from work him go give me money for baby Pampers wey u buy that one no concern me cos I no shine torch for una
Una don de do weather for 2 馃槀 mek nobody disturb my eyes for shop sey when ur oga come back from work him go give me money for baby Pampers wey u buy that one no concern me cos I no shine torch for una 馃し
#Laugh
#Chant
3
4 Commenti 0 condivisioni 54 Views 0 Anteprima
ChantUp https://chantup.com